Paroles de Am not tiring

Kcaxzy Kcaee

pochette album Am not tiring
Voir sur Itunes

sonnerie téléphone portable pour Am not tiring

Intro
(music no dey tire me
Nobody fit retire me)4x
Ah kcaxzy kcaee
Chorus
(music no dey tire me
Nobody fit retire me
Mo gbona feli feli
So am still firing) 4x
1st rap
Show your own madness
This is music madness
If i dey sing
Dem go say e no make sense
See i gat the concept
My brain is like a magnet
My rap too make sense
So you no fit neglect
All the other rappers
Dem say dem be the best
Free me i be the first
And the rap is not untest
Yeah
I put their life in comma
Because of this drama
They spend me many dollar
See i gat many swagger
Am cruising in my hummer
From lagos to abuja
If i reach alaba
Dem go tackle my palaba
I be the rapper
Wey no get wahala
I dey very cool
So i no get kasala
Rap no dey tire me
Nobody fit retire me
Mo gbona feli feli
So am still firing.
Chorus again
2nd rap
Dem start to dey envy me
Dem say dem no love me
If i drop my cds
They will be the first to buy it
Na kcaxzy kcaee produce it
Na t modest wey hit it
D.j please play it
Some people wanna feel it
Your girlfriend still dey want it
Your boyfriend still wan sing it
Your family still wan hear it
Cus dem dey gbadun it
Enemy of progress
Dem no mind their business
Dem always restless
Just to make me fameless
Dem go do juju
All to cause dabaru
You no fit fight me with dudu
My god no be mumu
This is kcaxzy kcaee
I dey right here
And my maga still dey pay right here yeah
Chorus again
3rd rap
Music no dey tire me
Cus it be like fire inside me
Everyday i dey flow
And me i still dey para ni
The thing still dey inside me
Everyday e dey hungry me
Everyday e dey hungry me like say i wan go kolo ni
Baba god don impress me
Now am driving my ferarri
From garri to ferrari
Everyday won fe ri mi
Me just dey doing it
Making people embracing it
Wanting it
Yes of course dem dey gbadun it yeah
Kcaxzy boy is back
This is how am doing it
People always feel my flow
Cus the way am doing it
Gbo gbo aye fe ri mi
Cus the way am doing it
Okay baby girl let me give it to you
Am doing it.
Last chorus
(music no dey tire me
Nobody fit retire me
Mo gbona feli feli
So am still firing) 8x