Paroles de Wole wole

Bangin

pochette album Wole wole
Voir sur Itunes

sonnerie téléphone portable pour Wole wole
Clip vidéo

Intro:
Its your boy friend bangin ehn
Wole wole mabo (gee gee gee family)
Wole wole mabo wa, (tripple w)
Wole wole wole bo, wawo omode yi
Verse one:
You the finnest girl, have ever seen on my way
Your body motion can kill, your cat walk no delay
Na you every guy want to follow and take away
Eyiwunmi oooooo, how i wish you can bami dele
Oh hu oh oh hu oh oh hu oh ha
( i love you) i no get liver to near you
(i care)fear no let me to tell you
Pretty girl in my neighbour hood
Pretty smile how i wish i could
If to say i be harmed rubber
Na to steal carry her away

Chorus:
Omode yi omode
The way you dey make me go
Omode yi omode yi omode yi
You dey make this man go gaga
Omode yi omode yi omode yi
The way you dey do me so
Omode yi omode yi omode yi
You dey poor man craze o
Verse 2:
I dont know oh oh, if money go buy you
I dont know oh oh if my level go size you
But i wish how i wish, girl i wish to have you
Girl i wish, how i wish, one day my trap go catch you
I dey hope, i dey pray to be you man
Let the music play, while we do the dance
Am ready to flex you up, anywhere you want to chop
Agbajowo lemi tire, jeka joma fi soya
Chorus:
Omode yi omode
The way you dey make me go
Omode yi omode yi omode yi
You dey make this man go gaga
Omode yi omode yi omode yi
The way you dey do me so
Omode yi omode yi omode yi
You dey poor man craze o
See the feeling wey i get for you onside i say na true
And i promise never to call yellow for you say na blue
I know you feel the same way too
Anything you ask me girl i do
Na only you i no go marry tow
For better for worse i will say i do
You smile dey make me smile ooo
E dey make me smile
Your beauty dey make me smile oo
Without you i say na die
Since you promise to stay
I promise you not to let you go away eh eh
Chorus:
Omode yi omode
The way you dey make me go
Omode yi omode yi omode yi
You dey make this man go gaga
Omode yi omode yi omode yi
The way you dey do me so
Omode yi omode yi omode yi
You dey poor man craze o

Les autres musiques de Bangin