Il testo della 1999
Olamide
1999.........1999
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat i almost lost d g
Dem break door
Dem carry gun
Me nd my siblings were very young
Oh my god
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cos i dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah....
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
I see people dey sympathize
I was traumatized
Na den i realize
Its time to organize myself....(x2)
Altri brani di Olamide
![Il testo della Abule sowo [official video] Olamide](/artwork-small1/olamide/abule-sowo-official-video.jpg)
Abule sowo [official video]
Olamide

Anifowose
Olamide

Baddo love
Olamide

Il testo della Be happy
Olamide

Bobo
Olamide

Boom boom
Olamide

Confam ni
Olamide
Il testo della Don't stop
Olamide

Dope money
Olamide
Eleda mi o
Olamide

First of all
Olamide

Il testo della First of all (remix)
Olamide

Hood rap
Olamide

I love lagos
Olamide

I'm ok
Olamide

Il testo della Igara chicken
Olamide
Ilefo illuminati
Olamide
Industreet (cypher)
Olamide

Inferiority complex
Olamide

Il testo della International local
Olamide

Jale
Olamide

Jega
Olamide

Kana finish
Olamide

Il testo della Ladi
Olamide

Lagos boys
Olamide

Matters arising
Olamide

Melo melo
Olamide

Il testo della Money
Olamide

Panumo
Olamide
Il testo della canzone 1999 da olamide.





