Il testo della Many things
Seun Kuti

Vista su itunes
Data di rilascio : 28/04/2008
Durata : 0:08:03
Stile : Musiques du monde
Video clip
I don hear many things (many things)
I don see many things (many things)
Wey make me think many things (many things)
Wey tire me pass anything (many things)
As time dey go (as time dey go)
Things dey spoil more and more (as time dey go)
As time dey go (as time dey go)
Children dey die more and more (as time dey go)
No food to eat (as time dey go)
No light to see (as time dey go)
No water to drink (as time dey go)
Nowhere to stay (as time dey go)
I don hear many things (many things)
I don see many things (many things)
Wey make me think many things (many things)
Wey tire me pass anything (many things)
When i see the way my people dey live, under bridge and on top of water
When i hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When i see the oga of police in prison for stealing
When i hear education minister in scandal for stealing
When i see our senators, throw chair pull agbada
When i see our senators, throwing chairs just to share money
Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people
I don hear many things (many things)
I don see many things (many things)
Wey make me think many things (many things)
Wey tire me pass anything (many things)
When you turn television, and you listen to the radio
When you turn television, and you listen to the radio
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the corruption (lo ri si ri si)
You go see the inflation (lo ri si ri si)
You go see the suffering (lo ri si ri si)
Suffering of the people (lo ri si ri si)
Ahh, lo ri si ri si (lo ri si ri si)
Ori si ri si, stealing (lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (lo ri si ri si)
Ori si ri si, movement (lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (lo ri si ri si)
Ori si ri si, party (lo ri si ri si)
Ori si ri si, system (lo ri si ri si)
Ori si ri si, cheating (lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (lo ri si ri si)
I don hear many things (many things)
I don see many things (many things)
Wey make me think many things (many things)
Wey tire me pass anything (many things)
Altri brani di Seun Kuti
Il testo della canzone many things da seun kuti.









